Monday, 17 December 2018

Abia man butchers his wife then commits suicide by setting himself ablaze

E get one man for Isiukwuato Local Government for inside Abia State wey kill imself as im take fire finish imself. This man wey im name be Ejike bn get quarrel with im wife na so he take use cutlass sama d woman for inside Ezere, wey dey Abia State. As people see wetin happen, na im dem carry am go hospital and as she dey so, her case dey very serious.

As dis one dey happen anoda kasala come dey burst. This man, wey im name be Ejike come dey fear say im wife no go survive wetin im do her, na so im enter car, grab d gallon of fuel wey dey inside, come baff imself well well with d fuel. After e don sidon dey tink about im life na so he carry matches light am for im body.
People wey dey pass come dey try off d fire but nothing wey dem do dey work.  Na so d guy take roast like meat for there

No comments:

Post a Comment

Simple Affiliate System - New For 2022

  Simple Affiliate System Review – What to Make of the Program? Click here https://1b9b7yz7ul-pv0xgpgqffxl85w.hop.clickbank.net/ People nowa...